smallsmall

Revision as of 19:46, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Adverb)

Naija

Alternative form

Etymology

From English: smallsmall

Pronunciation

  • smɔ́smɔ̂

Play Play

Adverb

  1. Sey someting dey happen jejely.
    • Make we dey waka smallsmall dey go house  — (Egbokhare_2021, Let us work slowly to the house.)
    • Oga dey drive smallsmall abeg.  — (NSC_2021, Driver please gently.)
  2. Sey someting no dey rush.
    • Di water dey comot smallsmall.  — (NSC_2021, The water is not rushing.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: slowly