snacks
Naija
Etymology
From: English snack
Pronunciation
Noun
- Na different different kind food wey dey take flour make.
- Abeg, give we arrange snacks for the small party. — (NSC_Abonyi_2021, Please, give me a little chinchin.)
- Na chicken, na chinchin dey inside dat oda one. — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__74, We have chicken, and chinchin in the other.)
Synonym
Antonym
Translations
- English: snack