Difference between revisions of "spoil mind"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
* Sey person get wetin dey pain am wey make am no dey happy. | * Sey person get wetin dey pain am wey make am no dey happy. | ||
+ | :* {{ux|dv| Noting dey '''spoil mind''' pass make person neighbour dey shout for midnight.|(NSC_2021, Nothing infuriates one more than having a neighbour who is loud at midnight.)}} | ||
:* {{ux|dv| Dat kind talk dey spoil mind.| (NSC_Emeka_2020, That sort of talk makes one sad.)}} | :* {{ux|dv| Dat kind talk dey spoil mind.| (NSC_Emeka_2020, That sort of talk makes one sad.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''disheartening'' | + | * English: ''disheartening'', ''annoying'' |
Revision as of 17:38, 4 August 2021
Naija
Etymology
From English: spoil and mind
Pronunciation
- spɔ́ìmáìnd
Verb phrase
- Sey person get wetin dey pain am wey make am no dey happy.
- Noting dey spoil mind pass make person neighbour dey shout for midnight. — (NSC_2021, Nothing infuriates one more than having a neighbour who is loud at midnight.)
- Dat kind talk dey spoil mind. — (NSC_Emeka_2020, That sort of talk makes one sad.)
Translations
- English: disheartening, annoying