Difference between revisions of "spoil mind"

Line 6: Line 6:
 
* spɔ́ìmáìnd
 
* spɔ́ìmáìnd
 
<sm2>Pcm-ng-spoil mind.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-spoil mind.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-spoil mind.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-spoil mind.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===

Revision as of 16:30, 10 January 2022

Naija

Etymology

From English: spoil and mind

Pronunciation

  • spɔ́ìmáìnd

Play Play

Verb phrase

  • Sey person get wetin dey pain am wey make am no dey happy.
  • Noting dey spoil mind pass make person neighbour dey shout for midnight.  — (NSC_2021, Nothing infuriates one more than having a neighbour who is loud at midnight.)
  • Dat kind talk dey spoil mind.  —  (NSC_Emeka_2020, That sort of talk makes one sad.)

Translations

  • English: disheartening, annoying