Difference between revisions of "spoil mind"

 
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* spɔ́ìmáìnd
+
* spɔ́ímáìnd
 
<sm2>Pcm-ng-spoil mind.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-spoil mind.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-spoil mind.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-spoil mind.m.ogg</sm2>

Latest revision as of 16:29, 9 March 2024

Naija

Etymology

From English: spoil and mind

Pronunciation

  • spɔ́ímáìnd

Play Play

Verb phrase

  • Sey person get wetin dey pain am wey make am no dey happy.
  • Noting dey spoil mind pass make person neighbour dey shout for midnight.  — (Nothing infuriates one more than having a neighbour who is loud at midnight.)
  • Dat kind talk dey spoil mind.  —  (That sort of talk makes one sad.)

Translations

  • English: disheartening, annoying