spoil mind

Naija

Etymology

From English: spoil and mind

Pronunciation

  • spɔ́ìmáìnd

Play Play


Verb phrase

  • Sey person get wetin dey pain am wey make am no dey happy.
  • Dat kind talk dey spoil mind.  —  (NSC_Emeka_2020, That sort of talk makes one sad.)

Translations

  • English: disheartening