spoil mind
Naija
Etymology
From English: spoil and mind
Pronunciation
- spɔ́ìmáìnd
Verb phrase
- Sey person get wetin dey pain am wey make am no dey happy.
- Noting dey spoil mind pass make person neighbour dey shout for midnight. — (NSC_2021, Nothing infuriates one more than having a neighbour who is loud at midnight.)
- Dat kind talk dey spoil mind. — (NSC_Emeka_2020, That sort of talk makes one sad.)
Translations
- English: disheartening, annoying