spoil mind

Naija

Etymology

Borrowed from English spoil mind

Pronunciation

  • spɔ́ìmáìnd

Play Play

Definition

Usage

Verb phrase

Sey person get wetin dey pain am wey make am no dey happy.

  • Dat kind talk dey spoil mind.  —  (NSC_Emeka_2020, That sort of talk makes one sad.)

Translations

  • English: disheartening