Difference between revisions of "squeeze"

Line 18: Line 18:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make dem [[press]] someting tight.
 
#Make dem [[press]] someting tight.
#:* {{ux|dv| As im grab and '''squeeze''' di back of my hand, e pay for my car and come whisper inside my ear No tell anybodi wetin happen. |(bbc__2395, As he held the back of my hand, he paid the driver for my fare, and whispered into my ears ''do not tell anybody what happened.)}}
+
#:* {{ux|dv| As im grab and '''squeeze''' di back of my hand, e pay for my car and come whisper inside my ear No tell anybodi wetin happen. |(bbc__2395, As he held the back of my hand, he paid the driver for my fare, and whispered into my ears ''do not tell anybody what happened''.)}}
 
#:* {{ux|dv| Moyin no '''squeeze''' water comot for di cloth.|( NSC_Olukayode.S.M, Moyin did not squeeze the water out of the clothes well.)}}
 
#:* {{ux|dv| Moyin no '''squeeze''' water comot for di cloth.|( NSC_Olukayode.S.M, Moyin did not squeeze the water out of the clothes well.)}}
 
#Make person face be like sey e dey vex.
 
#Make person face be like sey e dey vex.

Revision as of 16:16, 19 February 2021

Naija

Etymology

From English: squeeze

Pronunciation

  • Skwîz

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 4006
  • Frequency in raw corpus: 47
  • Frequency rank in raw corpus: 3279



Verb

  1. Make dem press someting tight.
    • As im grab and squeeze di back of my hand, e pay for my car and come whisper inside my ear No tell anybodi wetin happen.  — (bbc__2395, As he held the back of my hand, he paid the driver for my fare, and whispered into my ears do not tell anybody what happened.)
    • Moyin no squeeze water comot for di cloth.  — ( NSC_Olukayode.S.M, Moyin did not squeeze the water out of the clothes well.)
  2. Make person face be like sey e dey vex.
    • Iwobi transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face  — (bbc__48673, Iwobi transfer from Arsenal was displeasing to Nigerians.)

Synonyms

Translations

  • English: squeeze, displeasing