squeeze

Revision as of 15:16, 19 February 2021 by 154.66.44.225 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: squeeze

Pronunciation

  • skwiz

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 4006
  • Frequency in raw corpus: 47
  • Frequency rank in raw corpus: 3279



Verb

eze: no definition -- Definition in Naija?

  1. Make dem press someting tight.
    • As im grab and squeeze di back of my hand, e pay for my car and come whisper inside my ear 'No tell anybodi wetin happen, your manager, your agent.'  — (bbc__2395, __no translation__)
    • She say:As soon as dey snap di photo, e drop im hands from my waist go down to my buttock and squeeze am, na im make you see say for di picture my mouth dey wide open.  — (bbc__89126, __no translation__)
  2. Make person face like sey e dey vex.
    Fans hail Iwobi performance as Everton lose for EPL Iwobi transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face  — (bbc__48673, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: no definition