squeeze

Naija

Etymology

From English: squeeze

Pronunciation

  • skwiz

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 4006
  • Frequency in raw corpus: 47
  • Frequency rank in raw corpus: 3279



Verb

  1. Make dem press someting tight.
    • As im grab and squeeze di back of my hand, e pay for my car and come whisper inside my ear No tell anybodi wetin happen, your manager, your agent.  — (bbc__2395, __no translation__)
    • Moyin no squeeze water comot for di cloth.  — ( NSC_Olukayode.S.M, Moyin did not squeeze the water out of the clothes well.)
  2. Make person face be like sey e dey vex.
    • Iwobi transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face  — (bbc__48673, Iwobi transfer from Arsenal was displeasing to Nigerians.)

Synonyms

Translations

  • English: squeeze, displeasing