squeeze
Naija
Etymology
From English: squeeze
Pronunciation
- Skwîz
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 4006
- Frequency in raw corpus: 47
- Frequency rank in raw corpus: 3279
Verb
- Make dem press someting tight.
- As im grab and squeeze di back of my hand, e pay for my car and come whisper inside my ear No tell anybodi wetin happen, your manager, your agent. — (bbc__2395, __no translation__)
- Moyin no squeeze water comot for di cloth. — ( NSC_Olukayode.S.M, Moyin did not squeeze the water out of the clothes well.)
- Make person face be like sey e dey vex.
- Iwobi transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face — (bbc__48673, Iwobi transfer from Arsenal was displeasing to Nigerians.)
Synonyms
Translations
- English: squeeze, displeasing