start

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English start

Pronunciation

  • stât

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 113
  • Frequency rank in NSC treebank: 127
  • Frequency in raw corpus: 4044
  • Frequency rank in raw corpus: 94


Noun

Di time wey someting begin.

  • Brazil neva lose any match since dis World Cup start.  — (bbc__20576, Brazil has not lost a match since the World Cup began.)
  • Di Black Stars boss give Emmanuel Boateng im first start for di national team.  — (bbc__30863, The coach of the Black Stars gave Emmanuel Boateng his first appearance for the national team.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: start, beginning

Intransitive Verb

  • Make person begin someting.
  • As I small reach, na so I start to dey sing.  — (ENU_15_Music_M__8, I started singing even as a young person.)
  • Na so, I start.  — (WAZL_08_Edewor-Lifestory_MG__25, That’s how I began.)
  • Ah I no con know where to start!  — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, I was at a loss for where to begin!)

Transitive Verb

  • No be dem dey start dose tings.  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__264, Isn't them that starts all those things?)
  • Wetin dey start dis xenophobia attacks?  — (bbc__99334, What was the cause of the xenophobia attacks?)

Serial Verb

  1. Start dey use my leg dey crawl dey come.  — (ABJ_GWA_12_Accident_MG__132, And I started crawling towards him.)
  2. Just carry dem, mix cement, carry gravel, just start dey build o,  — (ABJ_INF_11_Land_M__11, He just brought them here, they mixed cement, added gravel, and they just started building.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to begin.