Difference between revisions of "staylite"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Person wey don dey pass one year for university
+
* Person wey don dey pass one year for university.
:* {{ux|dv| You wey be '''staylite''' dey do [[smesme]]. |(NSC_2021, You are not a fresher and you are acting like you don't know how things are done here.)}}
+
:* {{ux|dv| You wey be '''staylite''' dey do [[smesme]].|(NSC_2021, You are not a freshman and you are acting like you don't know how things are done here.)}}
:* {{ux|dv| Some '''staylites''' dey reason [[matric]] pass di freshers wey get di matric because of di rice. You know sey freshers still dey comot from house dey never see suffer. |(NSC_2021, People who are not freshers look forward to matriculation more than the freshers because they get to eat rice. You know that freshers just left the house and they haven't seen any suffering.)}}
+
:* {{ux|dv| Some '''staylites''' dey reason [[matric]] pass di freshers wey get di matric because of di rice. You know sey freshers still dey comot from house dey never see suffer. |(NSC_2021, People who are not freshmen look forward to matriculation more than the freshmen because they get to eat rice. You know that freshers just left their house and they haven't seen any suffering.)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
* [[fresher]]
 
* [[fresher]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''Tertiary student who is not a fresher''
 
* English: ''Tertiary student who is not a fresher''

Revision as of 21:53, 21 December 2022

Naija

Alternative Form

stalite

Etymology

  • From: English stay

Pronunciation

stéláɪ̀t Play Play

Noun

  • Person wey don dey pass one year for university.
  • You wey be staylite dey do smesme.  — (NSC_2021, You are not a freshman and you are acting like you don't know how things are done here.)
  • Some staylites dey reason matric pass di freshers wey get di matric because of di rice. You know sey freshers still dey comot from house dey never see suffer.  — (NSC_2021, People who are not freshmen look forward to matriculation more than the freshmen because they get to eat rice. You know that freshers just left their house and they haven't seen any suffering.)

Antonym

Translation

  • English: Tertiary student who is not a fresher