still

Revision as of 14:32, 25 February 2021 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English still

Pronunciation

  • stîl

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 177
  • Frequency rank in NSC treebank: 89
  • Frequency in raw corpus: 6089
  • Frequency rank in raw corpus: 70


Adverb

  • We use am show someting wey be negative/postive despite im positive/negative past.
  1. Still on still, Maryland still dey, GRA still dey, ehn VWG dey, Shogunle, Ladipo, Alasia, Oshodi, we get Mushin.  — (LAG_18_Lagos-Districts_M__18, Still, Maryland still exists; GRA still exists; ehn VWG exists; Shogunle, Ladipo, Alasia, Oshodi, we have Mushin.)
  2. And still, on still page eight, oga madam, Aisha Buhari as she return like dis, she talk sey oh she tank God ehn sey oga Osibanjo dey very, very loyal to her husband.  — (WAZA_04_Press-Review_DG__87, And still on page eight, Aisha Buhari as she returned, she said, oh, she thanks God eh, that mister Osibanjo is very loyal to her husband.)
  3. And still, on still for inside page seven, Federal Government dey for inside di process of to take recover one point forty two billion dollars money wey be sey eh people thief from government wey de still dey call looted funds,  — (WAZA_04_Press-Review_DG__53, And still on that, in page seven, Federal Government are in the process of recovering one point forty two billion dollars that eh people stole from the government which they call looted funds.)


Translations

  • English: yet.