still

Revision as of 18:48, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adverb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: still

Pronunciation

  • stîl

Play Play

Adverb

  • Someting wey dey happen, dey happen.
  • Dat guy dey still dey come.  — (That guy still comes here.)
  • I dey call you you still stand for dere. You no dey fear me abi?  — (I'm calling you and you are still standing there. You are not afraid of me, right?)

Translations

  • English: still