Difference between revisions of "stingykoko"

Line 10: Line 10:
 
:* {{ux|dv| Why you dey do '''stingy koko'''?. |(NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted)}}
 
:* {{ux|dv| Why you dey do '''stingy koko'''?. |(NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted)}}
 
:* {{ux|dv| If you dey do '''stingy koko''' I no go marry you. |( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)}}
 
:* {{ux|dv| If you dey do '''stingy koko''' I no go marry you. |( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)}}
 +
====Related form====
 +
* [[koko]]
 +
====Synonym====
 +
* [[ijebu]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''stingy''
 +
 +
 +
 +
===Adjective===
 +
Sey person no dey like to give oder people someting.
 +
:* {{ux|dv| Di man na '''stingy koko'''. |(NSC_Olukayode S.M_2021, The man is close-fisted)}}
 +
:* {{ux|dv| Even our God no be '''stingy koko''' he dey give us better better. |( NSC_Olukayode S.M_2021, Even our God is generous he gives us the good things in life.)}}
 
====Related form====
 
====Related form====
 
* [[koko]]
 
* [[koko]]

Revision as of 14:35, 30 March 2021

Naija

Etymology

From English: stingy and koko from Nigerian Pidgin.

Pronunciation

  • stɪ̀ndʒì kókó


Noun

Person wey dey do ijebu with money

  • Why you dey do stingy koko?.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted)
  • If you dey do stingy koko I no go marry you.  — ( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)

Related form

Synonym

Translation

  • English: stingy


Adjective

Sey person no dey like to give oder people someting.

  • Di man na stingy koko.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, The man is close-fisted)
  • Even our God no be stingy koko he dey give us better better.  — ( NSC_Olukayode S.M_2021, Even our God is generous he gives us the good things in life.)

Related form

Synonym

Translation

  • English: stingy