Difference between revisions of "stingykoko"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Person wey dey do [[ijebu]] with money
+
* Person wey dey do [[ijebu]] with money.
 
:* {{ux|dv| Why you dey do '''stingykoko'''?. |(NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted)}}
 
:* {{ux|dv| Why you dey do '''stingykoko'''?. |(NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted)}}
 
:* {{ux|dv| If you dey do '''stingykoko''' I no go marry you. |( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)}}
 
:* {{ux|dv| If you dey do '''stingykoko''' I no go marry you. |( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)}}

Revision as of 11:52, 19 July 2021

Naija

Etymology

From English: stingy and koko from Nigerian Pidgin.

Pronunciation

  • stɪ̀ndʒì kókó


Noun

  • Person wey dey do ijebu with money.
  • Why you dey do stingykoko?.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted)
  • If you dey do stingykoko I no go marry you.  — ( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)

Related form

Synonym

Translation

  • English: stingy

Adjective

Sey person no dey give oder people someting.

  • Di man na stingykoko.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, The man is close-fisted)
  • Even our God no be stingykoko he dey give us better better.  — ( NSC_Olukayode S.M_2021, Even our God is generous he gives us the good things in life.)

Related form

Synonym

Translation

  • English: stingy