stingykoko

Naija

Etymology

From English: stingy and koko from Nigerian Pidgin.

Pronunciation

  • stɪ̀ndʒì kókó


Noun

Person wey dey do ijebu with money

  • Why you dey do stingy koko?.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted)
  • If you dey do stingy koko I no go marry you.  — ( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)

Synonym

Translation

  • English: stingy