Difference between revisions of "stove"
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* stȏf | * stȏf | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-stove.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-stove.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 15:28, 6 December 2021
Naija
Etymology
From: English stove
Pronunciation
- stȏf
Noun
- Wetin dem de take cook or heat someting wey de use kerosene or light.
- Dem no allow student to dey use gas for hostel. Na only stove dey fit use. — (NSC_2021, Student are prohibited from using gas in the school hostels. They are allowed to use only stove.)
Translation
- English: stove