stove

Revision as of 16:09, 14 October 2021 by 160.152.17.82 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''stove'' ===Pronunciation=== * stȏv <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Wetin dem...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English stove

Pronunciation

  • stȏv


Noun

  • Wetin dem de take cook or heat someting wey de use kerosene or light.
  1. Dem no allow student to dey use gas for hostel. Na only stove dey fit use.  — (NSC_2021, Student are prohibited from using gas in the school hostels. They are allowed to use only stove.)

Translation

  • English: stove