stove

Revision as of 16:10, 14 October 2021 by 160.152.17.82 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English stove

Pronunciation

  • stȏv


Noun

  • Wetin dem de take cook or heat someting wey de use kerosene or light.
  • Dem no allow student to dey use gas for hostel. Na only stove dey fit use.  — (NSC_2021, Student are prohibited from using gas in the school hostels. They are allowed to use only stove.)

Translation

  • English: stove