stove

Revision as of 18:50, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English stove

Pronunciation

  • stȏv

Play Play

Noun

  • Wetin dem de take cook someting wey de use kerosene.
  • Dem no allow student to dey use gas for hostel. Na only stove dey fit use.  — (Student are prohibited from using gas in the school hostels. They are allowed to use only stove.)

Translation

  • English: stove