Difference between revisions of "style style"
(→Adverb) |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''style'' | From: English ''style'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *stàìstáí |
<sm2>Pcm-ng-style style.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-style style.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-style style.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-style style.m.ogg</sm2> |
Latest revision as of 16:35, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: English style
Pronunciation
- stàìstáí
Adverb
- Make person dey use sense to dey do someting.
- She dey use style style dey ask me if I don marry. — (She cleverly asked if I am married.)
- My elder broder dey use style style dey comot go club for night. — (My elder brother cleverly leaves the house at night to go to night club.)
Translations
- English: cleverly, stylishly