Difference between revisions of "suffer"

Line 38: Line 38:
 
#: {{ux|dv|From that time, the kind '''suffer''' wey we dey '''suffer''' now don pass wetin we fit use mouth talk. |(jw__20686, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|From that time, the kind '''suffer''' wey we dey '''suffer''' now don pass wetin we fit use mouth talk. |(jw__20686, __no translation__)}}
  
====Derived forms====
+
====Related forms====
 
+
* [[suffer suffer]]
* [[suffer suffer|suffer suffer]]
 
 
 
#: {{ux|dv|We still know sey na that Kingdom go soon comot all the suffer suffer for this world. |(jw__15231, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Some people dey talk sey na God dey test us with all this suffer suffer wey we dey suffer. |(jw__18522, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 12:54, 29 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English suffer.

Pronunciation

  • sófà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 36
  • Frequency rank in NSC treebank: 301
  • Frequency in raw corpus: 1145
  • Frequency rank in raw corpus: 323


Noun

Na hardship

  1. Di suffer don too much well, well.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, the suffering is getting too much)
  1. But im suffer never end o!  — (jw__28542, But his suffering won't end.)
    Because e make us know sey, our suffer no be because Jehovah dey vex for us.  — (jw__21353, __no translation__)
  2. amod (frequency:2)
    People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new suffer, dem call am human rights violation.  — (bbc__81025, __no translation__)
    Some parents dem laik Elvis weh deh no fit leave dia Northwest region prefer for die yi wan as shooting dey na almost every day, chop di scarce as pipo no di go farm, and serious suffer dey.  — (bbc__91303, __no translation__)
  3. advmod-det (frequency:2)
    E get power, and because e love us, e go comot all the suffer suffer and partial wey dey this world.  — (jw__11126, __no translation__)
    ‘Na the thing wey Jehovah talk na im clean im dirty comot.’ When all this suffer don end, Joseph come reach to do one special work.  — (jw__22622, __no translation__)
  4. advmod-case-det (frequency:2)
    Even with all this suffer, e let Jehovah guide am.  — (jw__22620, __no translation__)
    My husband bin don die before I born my pikin and afta all di suffer, vigilante pipo beat am break im neck, back bone and march-march im bele, she tok.  — (bbc__4912, __no translation__)
  5. acl:relcl-amod-det (frequency:2)
    Many of us never suffer the kind suffer wey this brothers suffer.  — (jw__23702, __no translation__)
    From that time, the kind suffer wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.  — (jw__20686, __no translation__)

Related forms

Synonyms

  • sick 0.65 372, sickness 0.61 386, affect 0.61 1028, worry 0.61 960, die 0.60 4628, destroy 0.58 474, bear 0.58 209, treat 0.58 759, survive 0.57 296

Antonyms

  • sick 0.65 372, sickness 0.61 386, affect 0.61 1028, worry 0.61 960, die 0.60 4628, destroy 0.58 474, bear 0.58 209, treat 0.58 759, survive 0.57 296

Translations

  • English: no definition, suffering


Verb

suffer: abuse, maltreat -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Dem no go torture or suffer any pikin.  — no translation
  2. - (frequency:72)
    Na im go comot suffer.  — (jw__25694, __no translation__)
    We dey here dey suffer.  — (ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)
  3. nsubj (frequency:17)
    Upon wetin Job suffer, e no leave God.  — (jw__41397, __no translation__)
    Sometimes, e fit remember wetin e suffer.  — (jw__9801, __no translation__)
  4. aux-obj (frequency:14)
    Come suffer di way me I dey suffer.  — (NST_cleaned__14046, __no translation__)
    na di consumers na dem dey suffer dis thing  — (deuber__1303, __no translation__)
  5. aux (frequency:13)
    We dey here dey suffer.  — (NST_cleaned__22197, __no translation__)
    I go dey here dey suffer.  — (NST_cleaned__6839, __no translation__)
  6. obj (frequency:13)
    Jehovah allow Satan suffer Job.  — (jw__3962, __no translation__)
    Instead, Jehovah let Satan suffer Job.  — (jw__41828, __no translation__)
  7. mark (frequency:13)
    Life wey suffer no dey.  — (jw__22229, __no translation__)
    Carry your pole of suffer  — (jw__5913, __no translation__)
  8. obl:arg (frequency:12)
    This one come make dem suffer for many years.  — (jw__17404, __no translation__)
    I no know sey na double suffer, I go go suffer for Lagos.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__38, I didn't know the hardship would be twice as bad in Lagos.)
  9. advcl (frequency:7)
    Why suffer suffer full this world?  — (jw__46800, __no translation__)
    Bible talk about how Jesus take suffer before e die.  — (jw__4665, __no translation__)
  10. cc (frequency:6)
    Fear and cry cry and suffer go comot.  — (jw__10553, __no translation__)
    Na im make wahala, pain and suffer suffer full this world.  — (jw__552, __no translation__)
  11. conj (frequency:6)
    Anyone wey e choose fit make am suffer or enjoy life.  — (jw__5869, __no translation__)
    Na wetin Adam do dey make us suffer and die today.— Read Genesis 3: 1-6, 19 .  — (jw__26629, __no translation__)
  12. cc-obj (frequency:6)
    E sey: ‘Make una happy even when people curse una and suffer una.  — (jw__3593, __no translation__)
    ‘People go catch una and suffer una, dem go carry una go synagogue and dem go put una for prison.  — (jw__49272, __no translation__)
  13. det (frequency:4)
    Which time this suffer suffer go end?  — (jw__45940, __no translation__)
    De reasons, bishops say na poor pipo weh de no fit send dia pikin dem for Francophone regions di suffer.  — (bbc__27652, __no translation__)
  14. ccomp (frequency:3)
    God dey make us suffer wen we sin.  — (bbc__3036, __no translation__)
    But for me, me, I wan suffer meh I get my own.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__25, But for me, I, I want to suffer so that I will get mine.)
  15. case (frequency:2)
    Why Jehovah never still do something about all this suffer suffer?  — (jw__46275, __no translation__)
    Why many people dey blame God for the suffer suffer wey dey this world?  — (jw__46751, __no translation__)
  16. det-obj (frequency:2)
    Pikin dem weh deh di go school di suffer plenti stigma, as deh di call dem 'Bamenda' and deh de feel laik some second class pipo.  — (bbc__81334, __no translation__)
    But no be only Daniel di suffer dis kain tin, e reach about 500,000 pipo wey dey suffer spinal cord injury for di world and di case for Nigeria dey worse because medical care dey very cost.  — (bbc__23114, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • sick 0.65 372, sickness 0.61 386, affect 0.61 1028, worry 0.61 960, die 0.60 4628, destroy 0.58 474, bear 0.58 209, treat 0.58 759, survive 0.57 296

Antonyms

  • sick 0.65 372, sickness 0.61 386, affect 0.61 1028, worry 0.61 960, die 0.60 4628, destroy 0.58 474, bear 0.58 209, treat 0.58 759, survive 0.57 296

Translations

  • English: abuse, maltreat