Difference between revisions of "suffer"

Line 50: Line 50:
 
#: {{ux|dv|Jehovah allow Satan '''suffer''' Job. |(jw__3962, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jehovah allow Satan '''suffer''' Job. |(jw__3962, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Instead, Jehovah let Satan '''suffer''' Job. |(jw__41828, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Instead, Jehovah let Satan '''suffer''' Job. |(jw__41828, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Life wey '''suffer''' no dey. |(jw__22229, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Carry your pole of '''suffer''' |(jw__5913, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|This one come make dem '''suffer''' for many years. |(jw__17404, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|This one come make dem '''suffer''' for many years. |(jw__17404, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I no know sey na double '''suffer''', I go go '''suffer''' for Lagos. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__38, I didn't know the hardship would be twice as bad in Lagos.)}}
 
#: {{ux|dv|I no know sey na double '''suffer''', I go go '''suffer''' for Lagos. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__38, I didn't know the hardship would be twice as bad in Lagos.)}}
#: {{ux|dv|Why '''suffer''' '''suffer''' full this world? |(jw__46800, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bible talk about how Jesus take '''suffer''' before e die. |(jw__4665, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Fear and cry cry and '''suffer''' go comot. |(jw__10553, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na im make wahala, pain and '''suffer''' '''suffer''' full this world. |(jw__552, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anyone wey e choose fit make am '''suffer''' or enjoy life. |(jw__5869, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na wetin Adam do dey make us '''suffer''' and die today.— Read Genesis 3: 1-6, 19 . |(jw__26629, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E sey: ‘Make una happy even when people curse una and '''suffer''' una. |(jw__3593, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|‘People go catch una and '''suffer''' una, dem go carry una go synagogue and dem go put una for prison. |(jw__49272, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Which time this '''suffer''' '''suffer''' go end? |(jw__45940, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De reasons, bishops say na poor pipo weh de no fit send dia pikin dem for Francophone regions di '''suffer'''. |(bbc__27652, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|God dey make us '''suffer''' wen we sin. |(bbc__3036, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|But for me, me, I wan '''suffer''' meh I get my own. |(JOS_05_Buhari-Government_M__25, But for me, I, I want to suffer so that I will get mine.)}}
 
#: {{ux|dv|But for me, me, I wan '''suffer''' meh I get my own. |(JOS_05_Buhari-Government_M__25, But for me, I, I want to suffer so that I will get mine.)}}
 
#: {{ux|dv|Why Jehovah never still do something about all this '''suffer''' '''suffer'''? |(jw__46275, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Why Jehovah never still do something about all this '''suffer''' '''suffer'''? |(jw__46275, __no translation__)}}

Revision as of 14:00, 29 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English suffer.

Pronunciation

  • sófà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 36
  • Frequency rank in NSC treebank: 301
  • Frequency in raw corpus: 1145
  • Frequency rank in raw corpus: 323


Noun

Na sey someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.

  • Di suffer don too much well, well.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)
  • People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new suffer, dem call am human rights violation.  — (bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)
  • From that time, the kind suffer wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.  — (jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: suffering

Verb

suffer: abuse, maltreat Make someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.

  • Dem no go torture or suffer any pikin.  — (Egbokhare_2021,)
  1. Na im go comot suffer.  — (jw__25694, __no translation__)
    We dey here dey suffer.  — (ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)
    Upon wetin Job suffer, e no leave God.  — (jw__41397, __no translation__)
    Sometimes, e fit remember wetin e suffer.  — (jw__9801, __no translation__)
    Come suffer di way me I dey suffer.  — (NST_cleaned__14046, __no translation__)
    na di consumers na dem dey suffer dis thing  — (deuber__1303, __no translation__)
    We dey here dey suffer.  — (NST_cleaned__22197, __no translation__)
    I go dey here dey suffer.  — (NST_cleaned__6839, __no translation__)
    Jehovah allow Satan suffer Job.  — (jw__3962, __no translation__)
    Instead, Jehovah let Satan suffer Job.  — (jw__41828, __no translation__)
    This one come make dem suffer for many years.  — (jw__17404, __no translation__)
    I no know sey na double suffer, I go go suffer for Lagos.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__38, I didn't know the hardship would be twice as bad in Lagos.)
    But for me, me, I wan suffer meh I get my own.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__25, But for me, I, I want to suffer so that I will get mine.)
    Why Jehovah never still do something about all this suffer suffer?  — (jw__46275, __no translation__)
    Why many people dey blame God for the suffer suffer wey dey this world?  — (jw__46751, __no translation__)
    Pikin dem weh deh di go school di suffer plenti stigma, as deh di call dem 'Bamenda' and deh de feel laik some second class pipo.  — (bbc__81334, __no translation__)
    But no be only Daniel di suffer dis kain tin, e reach about 500,000 pipo wey dey suffer spinal cord injury for di world and di case for Nigeria dey worse because medical care dey very cost.  — (bbc__23114, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: abuse, maltreat