Difference between revisions of "suffer"

Line 26: Line 26:
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[suffer suffer]]
 
* [[suffer suffer]]
 
====Antonyms====
 
* [[enjoy]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====

Revision as of 15:01, 29 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English suffer.

Pronunciation

  • sófà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 36
  • Frequency rank in NSC treebank: 301
  • Frequency in raw corpus: 1145
  • Frequency rank in raw corpus: 323


Noun

Na sey someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.

  • Di suffer don too much well, well.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)
  • People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new suffer, dem call am human rights violation.  — (bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)
  • From that time, the kind suffer wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.  — (jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)

Related forms

Translations

  • English: suffering

Verb

Make someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.

  • Dem no go torture or suffer any pikin.  — (Egbokhare_2021, They will not torture or put any child through pain.)
  • We dey here dey suffer.  — (ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)
  • Come suffer di way me I dey suffer.  — (NST_cleaned__14046, Come and have a taste of suffering the way I have.)
  • Na di consumers na dem dey suffer dis thing  — (deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)
  • We dey here dey suffer.  — (NST_cleaned__22197, We are suffering here.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: suffer, abuse, maltreat