suffer

Naija

Alternative forms

Etymology

From English suffer.

Pronunciation

  • sófà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 36
  • Frequency rank in NSC treebank: 301
  • Frequency in raw corpus: 1145
  • Frequency rank in raw corpus: 323


Noun

Na sey someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.

  • Di suffer don too much well, well.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)
  • People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new suffer, dem call am human rights violation.  — (bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)
  • From that time, the kind suffer wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.  — (jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: suffering

Verb

Make someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.

  • Dem no go torture or suffer any pikin.  — (Egbokhare_2021, They will not torture or put any child through pain.)
  • We dey here dey suffer.  — (ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)
  • Come suffer di way me I dey suffer.  — (NST_cleaned__14046, Come and have a taste of suffering the way I have.)
  • na di consumers na dem dey suffer dis thing  — (deuber__1303, __no translation__)
  • We dey here dey suffer.  — (NST_cleaned__22197, __no translation__)
  • I go dey here dey suffer.  — (NST_cleaned__6839, __no translation__)
  • Jehovah allow Satan suffer Job.  — (jw__3962, __no translation__)
Instead, Jehovah let Satan suffer Job.  — (jw__41828, __no translation__)
  1. This one come make dem suffer for many years.  — (jw__17404, __no translation__)
    I no know sey na double suffer, I go go suffer for Lagos.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__38, I didn't know the hardship would be twice as bad in Lagos.)
    But for me, me, I wan suffer meh I get my own.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__25, But for me, I, I want to suffer so that I will get mine.)
    Why Jehovah never still do something about all this suffer suffer?  — (jw__46275, __no translation__)
    Why many people dey blame God for the suffer suffer wey dey this world?  — (jw__46751, __no translation__)
    Pikin dem weh deh di go school di suffer plenti stigma, as deh di call dem 'Bamenda' and deh de feel laik some second class pipo.  — (bbc__81334, __no translation__)
    But no be only Daniel di suffer dis kain tin, e reach about 500,000 pipo wey dey suffer spinal cord injury for di world and di case for Nigeria dey worse because medical care dey very cost.  — (bbc__23114, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: abuse, maltreat