super story

Revision as of 13:45, 25 November 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''Na di name of one Nigerian television drama wey Wale Adenuga do wey start for the year 2001''. ===Pronunciation=== * sú:pá stòrɪ̀ <sm2>P...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Na di name of one Nigerian television drama wey Wale Adenuga do wey start for the year 2001.

Pronunciation

  • sú:pá stòrɪ̀



Noun

  • Story wey pass wetin happen wey be say everyting no be true.
  • Everyting wey you don dey talk na so so super story. You dey try.  — ( NSC_2021, Everything you’ve said here is full of exaggeration. You are really good.)
  • I dey ask you simple matter you dey yarn me super story.  — ( I am asking you a simple question and you keep exaggerating.)

Translation

  • English: exaggerated story