supermarket

Naija

Etymology

From: English super and market

Pronunciation

supɑmaket Play Play

Noun

Place wey de dey sell market wey person no fit prize.

  • Na before before e be sey na only who get money dey go supermarket go buy someting.  — (NSC_Odirin_2020, Nowadays, both the middle class and lower class shop at supermarkets.)
  • Wetin de dey sell for supermarket too dear.  — (NSC_Odirin_2020, Goods purchased in a supermarket are quite expensive.)

Related forms

market

Synonym

shop

Translation

  • English: Supermarket