Difference between revisions of "suppose"

m (Conversion script moved page Suppose to suppose: Converting page titles to lowercase)
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English suppose
+
From English: ''suppose''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* səˈpoʊz
+
* soˈpoʊz
 
<sm2>Pcm-ng-suppose.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-suppose.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-suppose.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-suppose.m.ogg</sm2>  
Line 17: Line 16:
 
* Frequency rank in raw corpus: 126
 
* Frequency rank in raw corpus: 126
  
The word is used more in written texts than orally.
+
 
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
suppose: no definition -- Definition in Naija?
+
Di way someting go take be.
 
+
:* {{ux|dv| Na game wey '''suppose''' make pesin laff. |(bbc__47151, The game was suppose to provoke laughter.)}}
 
+
:* {{ux|dv| Na me, and you '''suppose''' to dey talk. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__55, You and I are supposed to be talking.)}}
# ccomp-mark (frequency:35)
+
:* {{ux|dv| No be so e '''suppose''' be. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__139, That's not how it's meant to be.)}}
#: {{ux|dv|na game wey '''suppose''' make pesin laff; |(bbc__47151, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv| Ehn e no dey reach ehn di people wey e '''suppose''' reach. |(KAD_02_Football_M__57, humm, it does not get to the people that it was meant for.)}}
#: {{ux|dv|But di gombodies dem wey '''suppose''' dey pay am, de no dey pay. |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__105, But all the associations that ought to pay the said amount had not been paying.)}}
 
# ccomp (frequency:33)
 
#: {{ux|dv|Na so di lineage '''suppose''' dey run. |(NST_cleaned__29784, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na me, and you '''suppose''' to dey talk. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__55, It is you and I that are supposed to be talking.)}}
 
# nsubj (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|No be so e '''suppose''' be. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__139, That's not how it's supposed to be.)}}
 
#: {{ux|dv|Na only dat your singing e no, e no '''suppose'''. |(JOS_26_Small-Talk_DG__236, It's only that your singing, it's not...it's not supposed ...)}}
 
# - (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|So dat we go do wetin we '''suppose''' do, |(WAZK_12_Moses-Life-Story_M__49, so that we will do what we were supposed to do.)}}
 
#: {{ux|dv|E sey: ‘I no '''suppose''' talk wetin I talk. |(jw__21284, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Ehn e no dey reach ehn di people wey e '''suppose''' reach. |(KAD_02_Football_M__57, Ehn, it's not reaching ehn, the people who it's supposed to reach.)}}
 
#: {{ux|dv|But somehow, e no dey reach di level, di grassroot level wey e '''suppose''' reach. |(KAD_02_Football_M__52, But, somehow, it is not reaching the level... the grassroot level that it supposed to reach.)}}
 
# mark-xcomp (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|But meanwhile, Iranian officers talk sey de bin don stop di possible third attack wey '''suppose''' happen. |(WAZA_09_Tv-News_MG__30, But meanwhile, Iranian officials said they have stopped the third possible attack that was supposed to take place.)}}
 
#: {{ux|dv|So by di time wey I go say make I go resume, di science class wey '''suppose''' put me for electrical, de don start. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__42, So by the time I decided to resume studying, the science class which should have led me into the path of Electrical Engineering was already in full swing.)}}
 
# nsubj-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|De sell am now, e '''suppose''' cele~. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__128, They sold him; he is supposed to celebra...)}}
 
#: {{ux|dv|How apostle Peter take help us know why Christian '''suppose''' baptize? |(jw__14552, __no translation__)}}
 
# xcomp (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Wetin '''suppose''' be for Mista B, meh e be for am. |(WAZA_05_Big-Mo_MG__96, What is supposed to be for Mister B will be given to Mister B.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Suppose''' check di radiator, check di level wey your water reach. |(LAG_31_Road-Safety_MG__18, You're supposed to check the radiator, check the water level in it.)}}
 
# cc-ccomp (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|‘You '''suppose''' to dey pray like this, sey: “Our Father wey dey heaven, make your name dey holy. |(jw__49407, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Salisu Yusuf bin follow Super Eagles go Russia World Cup and '''suppose''' cari di U-23 team team go Olympics for 2020. |(bbc__86822, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Raimi say on top corruption mata, goment gats to handle am seriously so dat all di tins wey '''suppose''' work go dey. |(bbc__84571, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tedeke tell BBC Pidgin say colonial masters bin no create better condition wey go help Africa get better leaders wey '''suppose''' di continent. |(bbc__93173, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So how you go con tell me sey na transport con make you dey sell di ting wey, wey you '''suppose''' sell thirty naira, fifty naira con dey sell am eighty naira. |(JOS_33_Changing-Nigeria_DG__139, So, how will you then tell me that it is transport that then made you sell the thing that you supposed to sell thirty naira, fifty naira. Then be selling it for eighty naira.)}}
 
#: {{ux|dv|So, if di world football organisation, look di mata well and see say di bad hand sign wey Maradona do fit dey against dia rule/agreement, den wetin '''suppose''' happun na to put end to dia relationship with di former striker. |(bbc__48275, __no translation__)}}
 
# cc-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|You, wetin we dey advise everybody wey get diabetes to do, na something wey e be sey you, and I sef '''suppose''' to dey do. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__230, What we advise everybody that has diabetes to do is something that you and I ought to do.)}}
 
#: {{ux|dv|Because that time, Solomon ‘still young and e never do that kind work before’ and the temple '''suppose''' ‘big and fine well well.’ But David know sey, Jehovah go help Solomon do the work wey E give am. |(jw__30882, __no translation__)}}
 
# ccomp-conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|After di test na im Shearer talk say: ''Football '''suppose''' dey ginger universities to do plenty research but dem need money.'' |(bbc__13152, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im waka enter England '''suppose''' make am force on im own right but instead na so so struggle e dey struggle and mouth come follow am. |(brila__838, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[be sey suppose|be sey suppose]]
 
 
 
#: {{ux|dv|And anoder ting wey con still help me be sey di tings wey be sey we suppose carry go school like book, like textbook, biro, pencil... me, no too dey get all dose ones. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__11, And another thing that helped me was the fact that all those things we were supposed to take to school, like books, textbooks, pens, pencils... me, I did not have much of all that stuff.)}}
 
#: {{ux|dv|According to him, fifty one of di people, na im de gats to do with sey dem no put di device while oders na due to oder offences including sey dem dey pass different ways wey be sey dem no suppose pass. |(IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__28, According to him, fifty one of them were guilty of non-installation of the device while others were involved in other offences including passing through roads they were not supposed to.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* fit 0.60 19431, need 0.60 3037, go 0.57 63583, must 0.56 1356, wan 0.56 6206, want 0.54 5324, correct 0.49 1344, gats 0.47 156, anyting 0.45 228
 
 
 
====Antonyms====
 
* fit 0.60 19431, need 0.60 3037, go 0.57 63583, must 0.56 1356, wan 0.56 6206, want 0.54 5324, correct 0.49 1344, gats 0.47 156, anyting 0.45 228
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''suppose, meant''

Revision as of 12:52, 12 March 2021

Naija

Alternative forms

  • fit 0.60 19431, need 0.60 3037, go 0.57 63583, must 0.56 1356, wan 0.56 6206, want 0.54 5324, correct 0.49 1344, gats 0.47 156, anyting 0.45 228

Etymology

From English: suppose

Pronunciation

  • soˈpoʊz

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 72
  • Frequency rank in NSC treebank: 184
  • Frequency in raw corpus: 3063
  • Frequency rank in raw corpus: 126



Verb

Di way someting go take be.

  • Na game wey suppose make pesin laff.  — (bbc__47151, The game was suppose to provoke laughter.)
  • Na me, and you suppose to dey talk.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__55, You and I are supposed to be talking.)
  • No be so e suppose be.  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__139, That's not how it's meant to be.)
  • Ehn e no dey reach ehn di people wey e suppose reach.  — (KAD_02_Football_M__57, humm, it does not get to the people that it was meant for.)

Translations

  • English: suppose, meant