Difference between revisions of "suppose"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From English: ''suppose'' | From English: ''suppose'' |
Revision as of 12:52, 12 March 2021
Naija
Etymology
From English: suppose
Pronunciation
- soˈpoʊz
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 72
- Frequency rank in NSC treebank: 184
- Frequency in raw corpus: 3063
- Frequency rank in raw corpus: 126
Verb
Di way someting go take be.
- Na game wey suppose make pesin laff. — (bbc__47151, The game was suppose to provoke laughter.)
- Na me, and you suppose to dey talk. — (LAG_39_Recording-Wahala_T__55, You and I are supposed to be talking.)
- No be so e suppose be. — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__139, That's not how it's meant to be.)
- Ehn e no dey reach ehn di people wey e suppose reach. — (KAD_02_Football_M__57, humm, it does not get to the people that it was meant for.)
Translations
- English: suppose, meant