Difference between revisions of "suppose"

Line 17: Line 17:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====SVC====
+
====Serial verb====
 
Di way someting go take be.
 
Di way someting go take be.
 
:* {{ux|dv| Na game wey '''suppose''' make pesin laff. |(bbc__47151, The game was suppose to provoke laughter.)}}
 
:* {{ux|dv| Na game wey '''suppose''' make pesin laff. |(bbc__47151, The game was suppose to provoke laughter.)}}
 
:* {{ux|dv| No be so e '''suppose''' be. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__139, That's not how it's meant to be.)}}
 
:* {{ux|dv| No be so e '''suppose''' be. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__139, That's not how it's meant to be.)}}
 
:* {{ux|dv| Ehn e no dey reach ehn di people wey e '''suppose''' reach. |(KAD_02_Football_M__57, humm, it does not get to the people that it was meant for.)}}
 
:* {{ux|dv| Ehn e no dey reach ehn di people wey e '''suppose''' reach. |(KAD_02_Football_M__57, humm, it does not get to the people that it was meant for.)}}
 +
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''suppose, meant''
 
* English: ''suppose, meant''

Revision as of 17:35, 18 March 2021

Naija

Etymology

From English: suppose

Pronunciation

  • soˈpoʊz

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 72
  • Frequency rank in NSC treebank: 184
  • Frequency in raw corpus: 3063
  • Frequency rank in raw corpus: 126



Verb

Serial verb

Di way someting go take be.

  • Na game wey suppose make pesin laff.  — (bbc__47151, The game was suppose to provoke laughter.)
  • No be so e suppose be.  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__139, That's not how it's meant to be.)
  • Ehn e no dey reach ehn di people wey e suppose reach.  — (KAD_02_Football_M__57, humm, it does not get to the people that it was meant for.)

Translations

  • English: suppose, meant