suppose

Revision as of 17:35, 18 March 2021 by 154.66.43.210 (talk) (→‎SVC)

Naija

Etymology

From English: suppose

Pronunciation

  • soˈpoʊz

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 72
  • Frequency rank in NSC treebank: 184
  • Frequency in raw corpus: 3063
  • Frequency rank in raw corpus: 126



Verb

Serial verb

Di way someting go take be.

  • Na game wey suppose make pesin laff.  — (bbc__47151, The game was suppose to provoke laughter.)
  • No be so e suppose be.  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__139, That's not how it's meant to be.)
  • Ehn e no dey reach ehn di people wey e suppose reach.  — (KAD_02_Football_M__57, humm, it does not get to the people that it was meant for.)

Translations

  • English: suppose, meant