suppose
Naija
Etymology
From English: suppose
Pronunciation
- soˈpoʊz
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 72
- Frequency rank in NSC treebank: 184
- Frequency in raw corpus: 3063
- Frequency rank in raw corpus: 126
Verb
Serial verb
Di way someting go take be.
- Na game wey suppose make pesin laff. — (bbc__47151, The game was suppose to provoke laughter.)
- No be so e suppose be. — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__139, That's not how it's meant to be.)
- Ehn e no dey reach ehn di people wey e suppose reach. — (KAD_02_Football_M__57, humm, it does not get to the people that it was meant for.)
Translations
- English: suppose, meant