Difference between revisions of "swallow"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 7: | Line 7: | ||
swǎlò | swǎlò | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-swallow.f.ogg</sm2> |
<sm2>Pcm-ng-swallow.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-swallow.m.ogg</sm2> | ||
Revision as of 23:35, 22 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: swallow
Pronunciation
swǎlò
Noun
- Food wey dey no dey use teeth chop; wey de go put for mouth push am down go belle once.
- E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your village people. — ( insert translation )
- Na because we dey outside you no want chop swallow. Abeg do normal, nobody dey look you. — (NSC_2021, Are you refusing to eat morsels because we are outside. Please behave as you will, no one is looking.)
Translation
- English: morsel