Difference between revisions of "swallow"

Line 13: Line 13:
 
* Food wey dey no dey use teeth chop; wey de go put for mouth push am down go belle once.
 
* Food wey dey no dey use teeth chop; wey de go put for mouth push am down go belle once.
 
:* {{ux|dv| E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange [[different different]]  '''swallow''' for your [[village people]].|(It is okay for your to cook rice at your wedding, but get various morsels for your relatives.)}}
 
:* {{ux|dv| Na because we dey outside you no want chop '''swallow'''. Abeg do normal, nobody dey look you. |(NSC_2021, Are you refusing to eat morsels because we are outside. Please behave as you will, no one is looking.)}}
+
:* {{ux|dv| Na because we dey outside you no want chop '''swallow'''. Abeg do normal, nobody dey look you. |(Are you refusing to eat morsels because we are outside. Please behave as you will, no one is looking.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''morsel''
 
* English: ''morsel''

Revision as of 18:55, 5 June 2023

Naija

Alternative Form

Etymology

From English: swallow

Pronunciation

swǎlò

Play Play

Noun

  • Food wey dey no dey use teeth chop; wey de go put for mouth push am down go belle once.
  • E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your village people.  — (It is okay for your to cook rice at your wedding, but get various morsels for your relatives.)
  • Na because we dey outside you no want chop swallow. Abeg do normal, nobody dey look you.  — (Are you refusing to eat morsels because we are outside. Please behave as you will, no one is looking.)

Translation

  • English: morsel