Difference between revisions of "swallow"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Form===
 +
* [[swalo]], [[swallo]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From English: ''swallow''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
swǎlò
  
===POS===
+
<sm2>Pcm-ng-swallow.f.ogg</sm2>
#
+
<sm2>Pcm-ng-swallow.m.ogg</sm2>
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
===Noun===
====Related forms====
+
* Food wey dey no dey use teeth chop; wey de go put for mouth push am down go belle once.
====Synonym====
+
:* {{ux|dv| E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange [[different different]]  '''swallow''' for your [[village people]]. |( insert translation )}}
====Antonym====
+
:* {{ux|dv| Na because we dey outside you no want chop '''swallow'''. Abeg do normal, nobody dey look you. |(NSC_2021, Are you refusing to eat morsels because we are outside. Please behave as you will, no one is looking.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''morsel''

Revision as of 14:54, 9 August 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From English: swallow

Pronunciation

swǎlò

Play Play

Noun

  • Food wey dey no dey use teeth chop; wey de go put for mouth push am down go belle once.
  • E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your village people.  — ( insert translation )
  • Na because we dey outside you no want chop swallow. Abeg do normal, nobody dey look you.  — (NSC_2021, Are you refusing to eat morsels because we are outside. Please behave as you will, no one is looking.)

Translation

  • English: morsel