swallow

Naija

Alternative Form

Etymology

From English: swallow

Pronunciation

swǎlò

Play Play

Noun

  • Food wey dey no dey use teeth chop; wey de go put for mouth push am down go belle once.
  • E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your village people.  — ( insert translation )
  • Na because we dey outside you no want chop swallow. Abeg do normal, nobody dey look you.  — (NSC_2021, Are you refusing to eat morsels because we are outside. Please behave as you will, no one is looking.)

Translation

  • English: morsel