Difference between revisions of "swear"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-swear.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-swear.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 2680
 
* Frequency in raw corpus: 154
 
* Frequency rank in raw corpus: 1557
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
When dey curse a person.
+
* When dey curse a person.
 
:* {{ux|dv| Person wey tiff meat don buy '''swear'''. |(NSC_Olukayode S.M_2021, Anyone who steals a meat, has taken something accursed.)}}
 
:* {{ux|dv| Person wey tiff meat don buy '''swear'''. |(NSC_Olukayode S.M_2021, Anyone who steals a meat, has taken something accursed.)}}
 
:* {{ux|dv| Go beg your papa make im comot di '''swear''' for your head.|(NSC_2020, Go plead with your father, so that he lifts up the curse from your head.)}}
 
:* {{ux|dv| Go beg your papa make im comot di '''swear''' for your head.|(NSC_2020, Go plead with your father, so that he lifts up the curse from your head.)}}
Line 22: Line 17:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: '''curse'''
 
* English: '''curse'''
 +
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make person talk sey wetin im dey talk na di true.
+
* Make person talk sey wetin im dey talk na di true.
#:* {{ux|dv|'''Swear''' sey you no like me.|(LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Swear''' sey you no like me.|(LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)}}
#:* {{ux|dv| Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to '''swear''' say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. |(bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)}}
+
:* {{ux|dv| Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to '''swear''' say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. |(bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)}}
#Make person promise anoder person.
+
* Make person promise anoder person.
#:* {{ux|dv| Because for Bible, promise be like '''swear'''. |(jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)}}
+
:* {{ux|dv| Because for Bible, promise be like '''swear'''. |(jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)}}
#:* {{ux|dv| I '''swear''' to God! |(ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)}}
+
:* {{ux|dv| I '''swear''' to God! |(ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)}}
#Make dey curse person.
+
* Make dey curse person.
#:* {{ux|dv| Dem don '''swear''' for dat boy. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, The boy is accursed.)}}
+
:* {{ux|dv| Dem don '''swear''' for dat boy. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, The boy is accursed.)}}
#:* {{ux|dv| If you no pay my money, I go '''swear''' for you. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, If you do not pay my money, I will place a curse on you.)}}
+
:* {{ux|dv| If you no pay my money, I go '''swear''' for you. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, If you do not pay my money, I will place a curse on you.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[curse]]
 
* [[curse]]

Revision as of 13:37, 5 July 2021

Naija

Etymology

From English: swear

Pronunciation

  • swêr

Play Play


Noun

  • When dey curse a person.
  • Person wey tiff meat don buy swear.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, Anyone who steals a meat, has taken something accursed.)
  • Go beg your papa make im comot di swear for your head.  — (NSC_2020, Go plead with your father, so that he lifts up the curse from your head.)

Related form

Translations

  • English: curse


Verb

  • Make person talk sey wetin im dey talk na di true.
  • Swear sey you no like me.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)
  • Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen.  — (bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)
  • Make person promise anoder person.
  • Because for Bible, promise be like swear.  — (jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)
  • I swear to God!  — (ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)
  • Make dey curse person.
  • Dem don swear for dat boy.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The boy is accursed.)
  • If you no pay my money, I go swear for you.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, If you do not pay my money, I will place a curse on you.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: vow, promise, cursed, swear