swear for

Naija

Etymology

From English: swear for

Pronunciation

  • swɛ́fɔ̀

Play Play

Verb

  • Make person curse anoder person.
  • You dey behave like sey una village people swear for you.  — Egbokhare_2020, you are behaving like someone cursed by his enemies.)

Related forms

Translations

  • English: to curse someone