sweet

Naija

Etymology

From English: sweet

Pronunciation

  • swît

Play Play


Adjective

  • Sey someting get sugar or honey.
  • Many people like to chop cake and sweet sometimes.  — (jw__1972, Many people like to eat cake and candies.)
  • Sey someting get better taste for mouth.
  • De say na soup wey sweet, na money make am.  — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, There goes a saying that says "the making of a delicious soup is expensive".)
  • E dey sweet.  — (JOS_19_Bukuru_MG__106, It is tasty.)
  • Sey someting dey make person happy.
  • All this things dey make belle sweet us.  — (jw__32703, All of this makes us very happy.)
  • E take like one hour before I come feel dis tin wey sweet my bodi.  — (bbc__2561, It took up to an hour before I felt the effect of the excitement in my body.)

Related form

Antonyms

Translations

  • English: delicious, tasty, sweet,happy