Difference between revisions of "sweetmouth"
(→Noun) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Make person dey sabi use sweet sweet word dey make anoder person do wetin dem want or do make belle sweet dem. | * Make person dey sabi use sweet sweet word dey make anoder person do wetin dem want or do make belle sweet dem. | ||
− | :* {{ux|dv|Your '''sweeetmouth''' too much.|( | + | :* {{ux|dv|Your '''sweeetmouth''' too much.|(Your flattery speech is too much.)}} |
:* {{ux|dv|Dis your '''sweetmouth''' no go help you at all o.|(NSC_2021, Your sweet-talk will be of no help to you eventually.)}} | :* {{ux|dv|Dis your '''sweetmouth''' no go help you at all o.|(NSC_2021, Your sweet-talk will be of no help to you eventually.)}} | ||
Revision as of 18:57, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English sweet and mouth
Pronunciation
- swìt máùt
Noun
- Make person dey sabi use sweet sweet word dey make anoder person do wetin dem want or do make belle sweet dem.
- Your sweeetmouth too much. — (Your flattery speech is too much.)
- Dis your sweetmouth no go help you at all o. — (NSC_2021, Your sweet-talk will be of no help to you eventually.)
Related forms
Antonym
Translation
- English: sweet-talk, to flatter