Difference between revisions of "sweetmouth"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
* Make person dey sabi use sweet sweet word dey make anoder person do wetin dem want or do make belle sweet dem. | * Make person dey sabi use sweet sweet word dey make anoder person do wetin dem want or do make belle sweet dem. | ||
:* {{ux|dv|Your '''sweeetmouth''' too much.|(Your flattery speech is too much.)}} | :* {{ux|dv|Your '''sweeetmouth''' too much.|(Your flattery speech is too much.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Dis your '''sweetmouth''' no go help you at all o.|( | + | :* {{ux|dv|Dis your '''sweetmouth''' no go help you at all o.|(Your sweet-talk will be of no help to you eventually.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Line 17: | Line 17: | ||
* [[badmouth]] | * [[badmouth]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''sweet-talk, to flatter'' | + | * English: ''sweet-talk, to flatter, persuasive'' |
Latest revision as of 16:39, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: English sweet and mouth
Pronunciation
- swìt máùt
Noun
- Make person dey sabi use sweet sweet word dey make anoder person do wetin dem want or do make belle sweet dem.
- Your sweeetmouth too much. — (Your flattery speech is too much.)
- Dis your sweetmouth no go help you at all o. — (Your sweet-talk will be of no help to you eventually.)
Related forms
Antonym
Translation
- English: sweet-talk, to flatter, persuasive