Difference between revisions of "sweetmouth"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''sweet and mouth'' ===Pronunciation=== * swìt màút <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Verb...")
 
Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* swìt màút
 
* swìt màút
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-sweet mouth.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-sweet mouth.m.ogg</sm2>
 +
 
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person dey sabi use sweet sweet words to dey talk nice nice tings to make anoder person do wetin dem want or to make dem happy.
 
* Make person dey sabi use sweet sweet words to dey talk nice nice tings to make anoder person do wetin dem want or to make dem happy.

Revision as of 15:30, 6 December 2021

Naija

Etymology

From: English sweet and mouth

Pronunciation

  • swìt màút

Play


Verb

  • Make person dey sabi use sweet sweet words to dey talk nice nice tings to make anoder person do wetin dem want or to make dem happy.
  • Your sweeetmouth too much.  — (NSC_2021, Your flattery speech is too much.)
  • Dis your sweetmouth no go help you at all o.  — (NSC_2021, Your sweet-talk will be of no help to you eventually.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: sweet-talk, to flatter