sweetmouth

Naija

Etymology

From: English sweet and mouth

Pronunciation

  • swìt màút

Play


Verb

  • Make person dey sabi use sweet sweet words to dey talk nice nice tings to make anoder person do wetin dem want or to make dem happy.
  • Your sweeetmouth too much.  — (NSC_2021, Your flattery speech is too much.)
  • Dis your sweetmouth no go help you at all o.  — (NSC_2021, Your sweet-talk will be of no help to you eventually.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: sweet-talk, to flatter