sweetmouth

Revision as of 16:39, 9 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English sweet and mouth

Pronunciation

  • swìt máùt

Play Play

Noun

  • Make person dey sabi use sweet sweet word dey make anoder person do wetin dem want or do make belle sweet dem.
  • Your sweeetmouth too much.  — (Your flattery speech is too much.)
  • Dis your sweetmouth no go help you at all o.  — (Your sweet-talk will be of no help to you eventually.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: sweet-talk, to flatter, persuasive