Difference between revisions of "take"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* manage 0.43 451, much 0.40 801, follo-follo 0.39 5, use 0.37 8141, instead 0.36 701, intensive 0.36 13, try 0.36 3008, fit 0.35 19431, protect 0.34 727
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
Borrowed from English take
 
Borrowed from English take

Revision as of 22:37, 16 August 2020

Naija

Etymology

Borrowed from English take

Pronunciation

  • teɪk

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 330
  • Frequency rank in NSC treebank: 55
  • Frequency in raw corpus: 9834
  • Frequency rank in raw corpus: 42

The word is used more in written texts than orally.


Verb

take: no definition -- Definition in Naija?


  1. obj (frequency:132)
    Take your size.  — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
    Take sama body.  — (NST_cleaned__10184, __no translation__)
  2. mark-obj (frequency:105)
    Come sofri tell am sey: “Just take am.”  — (jw__35553, __no translation__)
    And me, I don't like to take encouragement.  — (ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__11, And I, I don't like to take encouragement.)
  3. - (frequency:96)
    Eh take, okay make we… ,  — (NST_cleaned__2020, __no translation__)
    Na so my own for take end?  — (ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__56, Is that how my life would have ended ?)
  4. mark (frequency:38)
    Nothing remain for my body to take,  — (ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__40, There was nothing left on me...)
    37. if applicable) may be required to take  — (ja102__119, __no translation__)
  5. aux-obj (frequency:33)
    Dey take foto  — (bbc__30241, __no translation__)
    Na we go take di, di stage.  — (ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__53, We would be the ones to take the... the stage.)
  6. nsubj (frequency:22)
    Di way you take  — (ENU_12_Social-Life_DG__88, The way you...)
    And how I take...  — (NST_cleaned__42858, __no translation__)
  7. cc-obj (frequency:9)
    No dey smoke or take wetin fit put your life for danger  — (jw__27102, __no translation__)
    we go strategise and take necessary step to stop dis kain thing  — (bbc__102792, __no translation__)
  8. dep-obj (frequency:7)
    Which planet dem want take dis herdsmen to.  — (bbc__90372, __no translation__)
    Take your banga soup wey be sey still light for inside pot.  — (NST_cleaned__35942, __no translation__)
  9. obl:arg (frequency:7)
    'We go talk about di kind action we wan take for di fight against IS, im talk.  — (bbc__8566, __no translation__)
    I con tell am sey sorry, I bin come back home late, and na only tea I take for breakfast.  — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__9, I then told her sorry I came back home late, and it was only tea I took for breakfast.)
  10. aux (frequency:5)
    na im dose wey dey work for am go take.  — (deuber__2614, __no translation__)
    Na di man go give am, and wetin e give am, na im go take.  — (NST_cleaned__21923, __no translation__)
  11. ccomp (frequency:5)
    How Jesus sacrifice take make us get freedom?  — (jw__14263, __no translation__)
    God go use im Kingdom take make people get the better things wey Jesus sacrifice go do for dem.  — (jw__20525, __no translation__)
  12. conj (frequency:4)
    Broos sef no surprise for dis kain decision weh committee wan take and yi di wait mek deh notify yi.  — (bbc__20740, __no translation__)
    Di judges still order Gambia dia government to change or comot di harsh laws dem wey dem use take fit dey detain people anyhow.  — (bbc__35406, __no translation__)
  13. advcl (frequency:4)
    How you wan take make we…  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__104, How do you want us to...)
    and any oder action wey e don take or e want take as e take concern di pikin.  — (hildrights__704, __no translation__)
  14. advmod (frequency:3)
    Na person wey know where im dey go, know how im go take go dere.  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__24, It's a person who knows where he is going, that will know how he will get there.)
    But when you no know where you dey go, you no go know how you dey take go dere.  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__25, But when you don't know where you are going, you will not know how you will get there.)
  15. dep (frequency:2)
    Dey sip Krest take cause of my belle.  — (NST_cleaned__38717, __no translation__)
    But eh you know one tin wit music be sey if na t~, dose days, if your pikin tell you sey eh baba, daddy, I wan be musician, you go dey, you go tell am sey come wetin you wan take go be musician for?  — (WAZP_01_The-Ramblers_M__31, # but eh ! you know one thing with music is that if it were in those days if your child tells you that eh, papa... daddy, I want to be a musician, you will be... you will tell him come what do you do with being a musician ?)
  16. obl:mod (frequency:2)
    Dey sip Krest take cause of my belle.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was sipping Krest because of my stomach.)
    Tori say, justice ibrahim buba, of di federal high court for lagos-yee, don lift di ban wey ein bin nak ontop dat movie, wey omoni oboli, bin produce, wey she title, okafor’s law, wey one, jude idada, bin use court order take block last friday .  — (ja102__4861, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • manage 0.43 451, much 0.40 801, follo-follo 0.39 5, use 0.37 8141, instead 0.36 701, intensive 0.36 13, try 0.36 3008, fit 0.35 19431, protect 0.34 727

Antonyms

  • manage 0.43 451, much 0.40 801, follo-follo 0.39 5, use 0.37 8141, instead 0.36 701, intensive 0.36 13, try 0.36 3008, fit 0.35 19431, protect 0.34 727

Translations

  • English: no definition