Difference between revisions of "take"
(→Verb) |
|||
Line 51: | Line 51: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: take, accept, drink |
Revision as of 23:18, 16 August 2020
Naija
Etymology
Borrowed from English take
Pronunciation
- teɪk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 330
- Frequency rank in NSC treebank: 55
- Frequency in raw corpus: 9834
- Frequency rank in raw corpus: 42
The word is used more in written texts than orally.
Verb
take: collect something, accept something, snap picture, drink something
- collect
- Take your size. — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
- Nothing remain for my body to take, — (ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__40, There was nothing left on me...)
- Take your banga soup wey be sey still light for inside pot. — (NST_cleaned__35942, __no translation__)
- accept
- na im dose wey dey work for am go take. — (deuber__2614, __no translation__)
- Come sofri tell am sey: “Just take am.” — (jw__35553, __no translation__)
- And me, I don't like to take encouragement. — (ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__11, And I, I don't like to take encouragement.)
- take photo
- Dey take foto — (bbc__30241, __no translation__)
- Eh take, okay make we… , — (NST_cleaned__2020, __no translation__)
- drink something
- No dey smoke or take wetin fit put your life for danger — (jw__27102, __no translation__)
- Dey sip Krest take cause of my belle. — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was sipping Krest because of my stomach.)
- decide
- Broos sef no surprise for dis kain decision weh committee wan take and yi di wait mek deh notify yi. — (bbc__20740, __no translation__)
- 'We go talk about di kind action we wan take for di fight against IS, im talk. — (bbc__8566, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- collect, accept
Antonyms
- manage 0.43 451, much 0.40 801, follo-follo 0.39 5, use 0.37 8141, instead 0.36 701, intensive 0.36 13, try 0.36 3008, fit 0.35 19431, protect 0.34 727
Translations
- English: take, accept, drink