Difference between revisions of "take"
(→Verb) |
|||
Line 22: | Line 22: | ||
− | # | + | # Sey you collect something wey another person give you. |
#: {{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}} | #: {{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|'''Take''' your banga soup wey be sey still light for inside pot. |(NST_cleaned__35942, __Take the palm fruit that is still light in the pot__)}} | #: {{ux|dv|'''Take''' your banga soup wey be sey still light for inside pot. |(NST_cleaned__35942, __Take the palm fruit that is still light in the pot__)}} | ||
− | # | + | # Sey you accept something wey another person give you. |
#: {{ux|dv|na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, __It is what those who work for him will accept__)}} | #: {{ux|dv|na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, __It is what those who work for him will accept__)}} | ||
#: {{ux|dv|Come sofri tell am sey: “Just '''take''' am.” |(jw__35553, __Then, he softly told him that, " Just accept it"__)}} | #: {{ux|dv|Come sofri tell am sey: “Just '''take''' am.” |(jw__35553, __Then, he softly told him that, " Just accept it"__)}} | ||
− | # | + | # Sey person dey snap photo |
− | + | #: {{ux|dv|Dem dey '''take''' [[foto]] |(NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | # Sey person dey drink or smoke something. |
− | # drink something | ||
#: {{ux|dv|No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger |(jw__27102, __Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger__)}} | #: {{ux|dv|No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger |(jw__27102, __Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger__)}} | ||
#: {{ux|dv|Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}} | #: {{ux|dv|Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
− | take off | + | * [[take off]] |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* collect, accept | * collect, accept | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== |
Revision as of 20:06, 4 November 2020
Naija
Etymology
Borrowed from English take
Pronunciation
- tek
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 330
- Frequency rank in NSC treebank: 55
- Frequency in raw corpus: 9834
- Frequency rank in raw corpus: 42
Usage
Definition
- Sey person or ting collect something.
Verb
- Sey you collect something wey another person give you.
- Take your size. — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
- Take your banga soup wey be sey still light for inside pot. — (NST_cleaned__35942, __Take the palm fruit that is still light in the pot__)
- Sey you accept something wey another person give you.
- na im dose wey dey work for am go take. — (deuber__2614, __It is what those who work for him will accept__)
- Come sofri tell am sey: “Just take am.” — (jw__35553, __Then, he softly told him that, " Just accept it"__)
- Sey person dey snap photo
- Dem dey take foto — (NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)
- Sey person dey drink or smoke something.
- No dey smoke or take wetin fit put your life for danger — (jw__27102, __Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger__)
- Dey sip Krest take cause of my belle. — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)
Derived forms
Synonyms
- collect, accept
Translations
- English: take, accept, drink
Aux
take
- Na so dem take finish the house o — ( That's how they finished the building )